A spin off of sir lenzo's memoirs. How we react in situations tells a lot about who we truly are. Personally, all my life, I have been called many names, some I like, some I do not like but most importantly Sha, na Dem get Dem mouth. If u ever want to listen to a good story, Pls click play and let's see who I'll be to you. Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
…
continue reading
Follow my adventures as I dey run my journey for inside Nija, My travels, neighborhood, friends, work and all. Thanking God and enjoying myself for inside God's own country Nija
…
continue reading
Insode dis episode are updates of Preiident Tinubu and co's doings😂🤣😂🤣 reminder of the IJAYA Nija youths are😁😁😁😁 as the greatest as we dey lai dis🤩🤩🤩🤩 dem omolanke doings, dem needless stealings, and the general ovaseer of dem all🤣😂🤣🤣 DIA WORSHIP OF ZIONISTS🤣😂🤣🤣 YES, DESCENDANTS OF SADDUCEES 😂🤣😂 D ONES WEY KEE JESUS😭😭😭😭 AS BLACK MAN MUS NOT HAVE SE…
…
continue reading
1
THE RICH VS OUR HUMANITY!!!! TINUBU IS THE PRINCIPALITY DOING US😂🤣😂🤣
16:10
16:10
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
16:10
Dear Nigerians/Fellow Nigerians😁😁😁😁 I humbly ask say make una listen, make we reason, na calamitous year Tinubu gee us😭😭😭😭 incompetence everywia, stealing of our collective wealth na daily 🤣😂🤣🤣 Nigerian air dem kee, dey beg KLM to reduce price(minister of route and suspension ni yen)🤣😂🤣😂 EFCC say meffy nor collect approval for naira swap wey Buhari…
…
continue reading
1
TINUBU AND FRIENDS VS GLORIOUS AFROLUTION OF NIJA YOUTHS🤩🤩🤩🤩
21:28
21:28
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
21:28
CBN go pay infrastructure money into private vanks and DFIs abi something lai dat😂🤣😂🤣 dollars wan kee our local lai dis, na balckmarket dey run d nation🤣😂🤣🤣 tarrif hike is a must sake of dem friends(investors)🤣😂🤣😂 women affairs minister dey take governor go court😂🤣😂😂 Tinubunomics, d failed/failing economy of the west as a must😂🤣😂😂 Afrolution, the d…
…
continue reading
1
LAGOS & DUE DILIGENCE 😂🤣😂🤣 THE CAESAR SANWO-OLU BE🤣😂🤣😂
14:10
14:10
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
14:10
Demolitions all over Lagos!!!!! Money dey burn left and right💀💀💀💀 Even the eva sexy YEMI ALADE tok put dis 1😂🤣😂😂 As na INTELLIGENCE THE SANWO-OLU GOVERNMENT DEY SELL😂🤣😂🤣 All akpako and pako dem🤣😂😂😂 even d 1s wey say dem go MIT😂🤣🤣🤣 una sef get d report🤣😂🤣😂 na u, yes, una go gee am name😁😁😁😁 my own be say we nid wise up🙏🙏🙏🙏 SANWO-OLU nor dey play, CAE…
…
continue reading
1
TINUBU SELLING NIGERIA TO ZIONISTS(AKA INVESTORS)DESTROYING BUHARISM⚡️⚡️⚡️⚡️
16:22
16:22
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
16:22
Emiefele, the CBN governor wey get mind, start enaira, anchor borrower for farmers, use ways and means gee Lagos and other states money for development🤣😂🤣😂 EFCC investigation wey nor get ending😂🤣😂🤣 na so so dollar everyday now!!!!😁😁😁😁 Avaition minister wey get mind start Nigerians air, fight for air peace with UAE, dey with EFCC lai dis😂🤣😂🤣 na rout…
…
continue reading
1
NASS EPP!!!!!!! DOLLARISATION, POLICE AS LAW AND DEHUMANISATION OF TINUBUNOMICS 😭😭😭😭
11:32
11:32
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
11:32
Dear Nigerian senators, our esteemed house of representative members😭😭😭😭 how e b say we get una😭😭😭😭 sti con dey suffer broad daylight lai dis😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭 NERC say dem adjust band A billings based on FX change🤣😂🤣😂 na dollars dem dey take run ni yen now😂🤣😂🤣 na we get d gas, na we get d water, na we get every but na dollars we mus pay🤣😂🤣😂 Tinubu and ei…
…
continue reading
1
ALL EYES ON RAFAH!!!!!! HUMANITY'S LAST STAND
12:18
12:18
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
12:18
The Evil zionists have set their sights on RAFAH, despite all our doings, dia is a win they see!!!!! As thieves with a right from God💀💀💀💀 All the leaders of the worls are complicit, urs and mine inclusive 😭😭😭😭despite the weepings of mothers and children in plain view, with video evidences💀💀💀💀 They all have a reason to be reasonable with the zionist…
…
continue reading
1
GLORIOUS UNIVERSITY ENCAMPMENTS OF HUMANITY & NIJA CULT ASUU🤣😂🤣😂
18:27
18:27
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
18:27
All participating universities in the encampment of our HUMANITY⚡️⚡️⚡️⚡️ I SAY THANK U AND GOD BE WITH U AND PROTTECT U ALL🙏🙏🙏🙏 We see all they are doing to u'all, to the stonning, beating, harrassing, arresting, molesting(called a part down) watching dem put dia hands on u' all like dat😭😭😭😭 To Nigerian universities, how far???? Even if una nor o j…
…
continue reading
1
DUMB AND DUMBER 🤣😂🤣😂 POWER & WORKS MINISTER DEM 2😂🤣😂🤣 IN ANY ODA🤣😂🤣😂
13:12
13:12
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
13:12
Everybody know the mata😂🤣😂🤣 if u nor.know😁😁😁😁 e dey internet⚡️⚡️⚡️⚡️ How ever u arrange am, u dey right😁😁😁😁 I read am somewhere wia say, Power minister tok say make we nor pay if dem nor gee bqnd A 20hrs light🤣😂🤣😂 for prepaid mata???? 😂🤣😂🤣 nor rush vote na!!!!! Works minister say for KM4, eim see high rises con change the alignment of the biggest i…
…
continue reading
1
TINUBUNOMICS AND THE STEALING OF OUR MONEY!!!!!!!!!!!!!!!!⚡️⚡️⚡️⚡️
23:47
23:47
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
23:47
Our bank teller minister of power don confirm say na 2.8 trillion we o take subsidize power🤣😂🤣😂 weda we like am or not, weda we get ligut or not😂🤣😂🤣 NNPCltd say e get d 3billion dem forget say we owe🤣😂🤣😂 CBN misplace 26 billion dollars😂🤣😂🤣 we raise 4.8trillion treasury bills, Wale Edun say na CBN we pay🤣😂🤣😂 but CBN say na borrow dem borrow 3.8 tril…
…
continue reading
1
GAZA FREEDOM FLOTILLA : THE LAST STAND OF HUMANITY!!!!
17:04
17:04
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
17:04
In a workd with so much weapons of all kinds!!!! In a world that precision bombing is the displayed with such horror!⚡️⚡️⚡️⚡️ All the armies have already failed😭😭😭😭 Going to war for our humanity is not worth the problem, according to all our leaders😭😭😭😭 Talking has been endless, killings have refused to stop, the zionist thiest for blood is insatia…
…
continue reading
1
GASLIGHTING AFRICAN VALUES FOR FUTURE DEVELOPMENT ⚡️⚡️⚡️⚡️
19:25
19:25
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
19:25
Africa is blessed in everything🤩🤩🤩🤩 our greatest value as a fact is us humans that occupy our lands❤️❤️❤️❤️ we are culturally rich, culinarily excellent, gorgeously beautiful and eye catchingly sexy🤣😂🤣😂 na Y dem con dey hate😂🤣😂🤣 say na French renaissance(RE-BIRTH) claiming revolutions in many intellectual and social scientific pursuits and introduc…
…
continue reading
1
AFRICAN RENAISSANCE TRAILER!!!!!!! AFRICA BORN AGAIN🤩🤩🤩🤩 JASI
5:13
5:13
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
5:13
AS AFRICANS, WE MUST UNDERSTAND OUR PRESENT, TO PLAN OUR FUTURE ADEQUATELY⚡️⚡️⚡️⚡️ Our traditional ways are the way to go by the confirmations of our doings, from people amongst us😁😁😁😁 In dis trailer, I asked just a question about birth control using herbs🤣😂🤣😂 The answers to that question is in the short trailer. The cost savings, the organic natur…
…
continue reading
1
POWER CRISIS IN 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 AND OUR BANK TELLER MINISTER🤣😂🤣😂
15:01
15:01
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
15:01
Our bank teller minister of power leave announcing debts we mus pay😂🤣😂🤣 try enter power problem solutions, con run out of idea🤣😂🤣😂go dey cast say our problem defile all solutions😂🤣😂🤣 as na banker na🤣😂🤣😂 e nor know d difference btw structural problems and management problems😂🤣😂🤣 d power sector is filled with scams as contracts(structural nature) not…
…
continue reading
1
DETAILED DESIGN OF LAGOS CALABAR COASTAL HIGHWAY A MUST!!!!
21:04
21:04
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
21:04
Highway design is not just about pavement😁😁😁😁 its more about flow of people through traffic interchanges etc⚡️⚡️⚡️⚡️ The number people wey go dey cross dat highway on a daily na traffic jam esef🤣😂🤣😂🤣 e go pass tru Dangota and deep sea port side??? ? How many lanes e go get 4 dia???? E mus connect lekki-epe express na, but wia and how???? Interchang…
…
continue reading
1
BREAKING THE ILLUSION OF THE DELUDED ZIONISTS😂🤣😂🤣
22:27
22:27
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
22:27
Humanity is what its all about🙏🙏🙏🙏 Wisdom is power, but power is not wisdom. Wisdom has power and wisdom power nor b gra gra😂🤣😂🤣 The Palestinians have shown us all the power of wisdom🙏🙏🙏🙏 dey have been under d kush all my lyf but have never given up, kept fighting a battle we all taught was lost🤣😂🤣😂 THE WISE ALWAYS WIN!!!! BECOS THEY STICK TO HE TR…
…
continue reading
1
Hmmmm WORLD BANK 750 MILLI: BACK TO SENDER🤣😂🤣😂
15:14
15:14
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
15:14
IRAN IS RUNNING ZIONIST ISREAL WOTOWOTO LAI DIS ON GOD⚡️⚡️⚡️⚡️The end of zionism is near, My very own President Bola Ahmed Tinubu need wake up, nor follow dis evil drown politically🙏🙏🙏🙏 Now Wale Edun don sign terrorism financing agreement with the world bank😂🤣😂🤣 dem say na dem wan solve our electricity problems wey na dem dey cause 🤣😂🤣😂 gee us sola…
…
continue reading
1
RENEWED HOPE😂🤣😂🤣 TO TRUST WETIN DEY SMELL!!!!! DEY PLAY🤣😂🤣😂
26:52
26:52
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
26:52
Foreign youth call my daddy(President Tinubu) puppet and i nor fit defend am😭😭😭😭 even me know am as fact😂🤣😂🤣 if u doubt am. U explain Y???? Police collect 80million naira in Rivers and na misconduct, but who review tomato na criminal🤣😂🤣😂 Nigerian air(Ethiopian air as partner originally) reduce price pass Air peace😂🤣😂🤣 air peace wan faint🤣😂🤣😂 we dey…
…
continue reading
1
NIJA TOTAL ECLIPSE 😂🤣😂🤣 CONFESSIONS OF WFP AS TERRORISM FINANCIERS🤣😂🤣😂
18:15
18:15
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
18:15
World bank and the Nija food crisis that mus happen by force by fire🤣😂🤣😂 dem say famine go dey becos of terrorism and banditry😂🤣😂🤣 gallantry of our security forces stop dat 1😁😁😁😁 WFP enta to dey buy food dem nor plant🤣😂🤣😂 turn out say na smuggling e don becum😂🤣😂🤣 Binance steal 26billion sharperly according to CBN during dis time but Nija don dey re…
…
continue reading
1
WORLD FOOD PROGRAMME: FOOD CRISIS IN 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 IS NOW A STUDY😂🤣😂🤣
18:43
18:43
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
18:43
WFP as the coven of evil from the pit of hell d UN don becum🤣😂🤣😂 forget wetin dem tok months ago say na TERRORISM AND BANDITRY GO CAUSE FOOD CRISIS FOR NIJA😂🤣😂😂 Don repackage dem infinite stupidity to a STUDY WEY DEY TOK AM😂🤣😂🤣 dem say dem spend a whooping 99 millions dollars las yia 2023 but our food crisis nor get solution🤣😂🤣🤣 make una epp me tel…
…
continue reading
1
JESUS IS BLACK😂🤣😂🤣 THE ORIGINALS WE ARE AS AFRICANS!!!!
16:51
16:51
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
16:51
Truth of now vs lies of centuries🤣😂🤣😂 the scrapping of their fallacies to reveal truths yet to be discovered😂🤣😂🤣 xiomism as the embodiment of lies🤣😂🤣😂 their very essence is pride is deceit 😂🤣😂🤣 the foolery of being caught with stolen artifacts in their museums🤣😂🤣😂 confirming their lack of creatovity😂🤣😂🤣 showing glaringly, d dominant we are as creat…
…
continue reading
1
POWER CONTRACT SCAMS : THE RICH ALSO LIE🤣😂🤣😂
16:42
16:42
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
16:42
The power value chain can only be a scam😂🤣😂🤣 power generation dey declare profits(private), the Transmission we be govt nor dey declare anything🤣😂🤣😂 d Discos (private)wey nor even invest anything sef dey declare profit😂🤣😂🤣 we nor dey see d light🤣😂🤣😂 but we sti dey pay gbese to dem to increase dem profit😁😁😁😁 govt dey increase tariff join as instruct…
…
continue reading
1
SECURITY IN 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 MUST INVOLVE TRADITIONAL RULERS!!!!
13:58
13:58
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
13:58
To every problem lai dis 4 Nija🤣😂🤣🤣 TINUBU is automatically involved as EMILOKAN🤣😂🤣😂 my daddy cannot be everywia, we know but as na eim work, na eim get everywia😂🤣😂🤣 Our seciruty agencies dey for all locations😁😁😁😁 but not every location🤣😂🤣🤣 As na God sure pass🤣😂🤣😂 Nigerians dey every location, una see d problem???? First Lady tok say nor be magic t…
…
continue reading
1
UNCHAINING THE VALUES OF LEADERSHIP: ENFORCEMENT OF UN RESOLUTION ON GAZA
16:22
16:22
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
16:22
The world at their feet!!!! The UN is for them, they own America we know, as owners of the West we understand🤣😂🤣😂 But when the whole world agrees on anything, anything at all⚡️⚡️⚡️⚡️ WE THE HUMANS OF THE WORLD BELIEVE OUR LEADERS HAVE THE BALLS TO FOLLOW THROUGH 🙏🙏🙏🙏 Reports of Bombings in RAFAH during this Ramadan, after the siege on Alshifa Hospi…
…
continue reading
1
AMERICAN JIHADISTS AND THEIR FEAR MONGERING MEDIA AV CAST🤣😂🤣😂
19:17
19:17
Play later
Play later
Lists
Like
Liked
19:17
America/west wey nor get money😂🤣😂🤣 wan b d lyf of dis party our lyfs be🤣😂🤣😂 as as how na⚡️⚡️⚡️⚡️ Na dem know wia Jihadist go hit next, na dem even warn of the terror attack in Russia lai dis!!!! 🎯🎯🎯🎯 But inside lyf, make una too sheck am🙏🙏🙏🙏 the joys in the world pass the sadness dem dey sell on God, dem go con use dem fear mongering partisan media…
…
continue reading