The Bagus NG public
[search 0]
More
Download the App!
show episodes
 
Loading …
show series
 
Today's episode of Pidgin Reviews Podcast na for Chika Unigwe wey write The Middle Daughter!This tori na about Nani wey lose her sister and papa and how life come change for am. You go hear how she find new family for one kind preacher wey no be who he pretend to be.This episode na for The Bagus NG, number one platform for Africa wey sabi book matt…
  continue reading
 
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Oyin Olugbile wey write Sanya. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s. Make una no forget to follow, like and share abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. *************…
  continue reading
 
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Chuma Nwokolo wey write The Extortionist. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s. Make una no forget to follow, like and share abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **…
  continue reading
 
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Philip Phil-Ebosie wey write The Cyclist wey we use start away Season 2. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s. Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata p…
  continue reading
 
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call John Munonye Kachingwe wey write The Only Son. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nige…
  continue reading
 
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Aubrey Kachingwe wey write No Easy Task. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. *…
  continue reading
 
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Camara Laye wey write The African Child. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. *…
  continue reading
 
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Wole Soyinka wey write The Lion and the Jewel. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nige…
  continue reading
 
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Elechi Amadi wey write The Concubine. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. ****…
  continue reading
 
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Ayi Kwei Armah wey write The Beautiful Ones Are Not Yet Born. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem …
  continue reading
 
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Mariama Ba wey write So Long A Letter. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. ***…
  continue reading
 
Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread. Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Cyprian Ekwensi wey write The Drummer Boy. Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda pipu, una friend, una mama and papa the…
  continue reading
 
Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread. Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Ola Rotimi wey write The Gods Are Not To Blame. Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda pipu, una friend, una mama and pap…
  continue reading
 
Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread. Apart from dat one, we dey hail o!!!! Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Zulu Sofola wey write Wedlock of the Gods. Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda p…
  continue reading
 
Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread. Apart from dat one, we dey hail o!!!! Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Adaora Lily Ulasi wey write The Man from Sagamu. Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell…
  continue reading
 
Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread.Apart from dat one, we dey hail o!!!! Today tok tok for Pidgin na author wey dem dey call Obi B. Egbuna wey write Elina.Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda pipu, una friend, una mama and …
  continue reading
 
Loading …

Quick Reference Guide