Sir Lenzo public
[search 0]
More
Download the App!
show episodes
 
A spin off of sir lenzo's memoirs. How we react in situations tells a lot about who we truly are. Personally, all my life, I have been called many names, some I like, some I do not like but most importantly Sha, na Dem get Dem mouth. If u ever want to listen to a good story, Pls click play and let's see who I'll be to you. Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
  continue reading
 
Loading …
show series
 
The Imperialist colonisers and their financial agents in redundant banks nobody knows werin dem dey do must b investigated🤣😂🤣🤣 AFRICAN VISION IS ALIVE!!!!!!!! AS AFRICANS, WE ARE PEACE TO THE WORLD, WE KNOW OF OUR BLESSINGS 🤩🤩🤩🤩 WE KNOW OF UNA STEALINGS🤣😂🤣😂 WE DEY IDENTIFY UNA AGENTS😂🤣😂🤣 WE SEE UNA FOR ECOWAS🤣😂🤣😂 WE NEED START INVESTIGATIONS!!!!!!!…
  continue reading
 
As Identified by the KEYAN🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪 youths😁😁😁😁 Colonial imperialists are using families and institutions to steal, we Africans blind🤣😂🤣🤣 Gen Z, u are smarter, bolder, more conscious, more aware than us(my generation of retards)🤣😂🤣🤣 God be with all African youths as you fight dis fight⚡️⚡️⚡️⚡️ its WAR, OUR TIME IS NOW, U GUYS ARE THE CHOSEN GENERATIO…
  continue reading
 
PLS LISTEN AND HELP SHARE🙏🙏🙏🙏 DESCRIPTION LOADING........😁😁😁😁 GID BLESS UNA AS UNA LISTAND SHARE♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡#sirlenzosrunnings #affritude #freepalestine #kenya #nigeria #africa #world Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
  continue reading
 
KENYAN'S GEN Z, AS THE SOUL OF AFRICA!!!!!!! A BOLD AMAZON SAID " WE LOOSE OUR FEAR, THEY LOSE THEIR POWER!!!!!!!!!!!! 🤩🤩🤩🤩 A KENYAN GUY KNELT DOWN AND SAID IT" THE COLONIAL MASTERS NEVA LEFT, THEY LEFT SOME FAMILIES AND INSTÌTUTIONS IN PLACE TO SUBJUGATE US" 😁😁😁😁 na werin i remember the guy tok😂🤣😂😂 u sef understand na, AFRICA MUST RISE, AFRICANS M…
  continue reading
 
Location of discussion is PUBLIC COMPLAINTS COMMISSION RACE COURSE LAGOS⚡️⚡️⚡️⚡️ ISSUE: ERENTCOMNG😂🤣😂😂 The logo on my podcasts😂🤣😂🤣 YEAR: APRIL 2022😁😁😁😁 WETIN PAIN ME PASS NA SAY😭😭😭😭 MYSTIC TELL ME SAY: NA THE NIJA I DEY WORSHIP DEY FAIL ME SO😭😭😭😭 AS DEM BE DEY RUN ME STREET!!!!!! 🤣😂🤣😂 SINCE NA BABA GOD I DEY WORSHIP😁😁😁😁 GEN Z KUKU JUS DEY TAKE D WH…
  continue reading
 
Citi bank of America don dey Nija since 1984 according to research😂🤣😂🤣 na how many branches dem get🤣😂🤣😂 how dem dey make money???? Well America wonders plenty but AGENT OYETUNDE FADELE CONTACT ME 😂🤣😂🤣 SAY E MUS WORRY ME🤣😂🤣😂 NA CITI BANK ME GO KUKU CHASE COMOT😂🤣😂🤣 🇬🇭 central bank go bankrupt as as how🤣😂🤣😂 Ghanaians, i tok as i understand inside😂🤣😂🤣 …
  continue reading
 
AFRICA!!!!! WE CANNOT RISE WITH THE SAME MIND SET WE FELL WITH⚡️⚡️⚡️⚡️⚡️⚡️⚡️⚡️ WE TAKE THINGS NOW 😂🤣😂🤣 AS AKOBI ELEDUMARE, OUR HUMNITY BEGS NO MORE🔥🔥🔥🔥 Pls listen, reason am, add ur thinkings as u dey share am(the share is most important)🙏🙏🙏🙏 🇰🇪 🇰🇪 🇰🇪 🇰🇪 sWE LOOK UP TO U PEOPLE LAI DIS, GOD PROTECT U ALL AS WE FIGHT THIS WAR♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬…
  continue reading
 
KENYANS GAT STEEZ⚡️⚡️⚡️⚡️NIIJA AS STEEZLESS COUNTRY NA SUBJUGATION OF OUR HUMANITY AS NIGERIANS BY TINUBU AHMED BOLA(TAB) OF THE IMPERIALIST WEST AND AMERICA IS A CRIME AGAINST OUR HUMANITY ⚡️⚡️⚡️⚡️ Pls make it make sense???? Buhari build and refurbished refineries to refine well over 1 million barrels per day😂🤣😂🤣 Tinubu nor fit gee our refineries …
  continue reading
 
The confidence with which Nigerians speak of and about our traditional medicines is mind blowing😂🤣😂🤣 E dey always b lai na only me nor know of dis AGBOs dem🤣😂🤣😂 well as AMEBO i b na, i say make i share the gists with the world⚡️⚡️⚡️⚡️ Their claims of healing are consistent, their beliefs, total in our ways✅️✅️✅️✅️ it only goes to show, Y with so fe…
  continue reading
 
Nigerians(🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬)nor b anybody slaves!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! WE BOW DOWN TO NO ONE!!!!!!! EXCEPT BABA GOD⚡️⚡️⚡️⚡️ EYIN!!!!!!😂🤣😂😂 The evil aligment is fully present in Nija lai dis😂🤣😂🤣 Bill gates, rockerfella, FBI director and i guess all dem terrorists🤣😂🤣😂 Akpabio say national anthem 4 fit end banditry😂🤣😂😂 as confession of dem fia!!!!!…
  continue reading
 
NIJA POLICE TO THE RESCUE😂🤣😂🤣 wen d rich are in trouble, who dem dey call😁😁😁😁 Nija police, Nija police 😍😍😍😍 Na d same police go dey collect 62k-ish to protect d billionaires 🤣😂🤣😂 Politicians go con dey allocate money to demsefs and dem cronies while making sure the people are not well paid😂🤣😂🤣 but expecting protection from all others dat are not we…
  continue reading
 
Nobody sabi me Yes, but Isti b Gid. pikin na🤣😂🤣🤣 who dem Sabi sef, in the person of FEMI OTEDOLA sef collect🤣😂🤣😂 who we cum b 😁😁😁😁 complaints of account holders nor dey eva get solution😂🤣😂🤣 d money wi waka and d bank wey dey serve us go dey gee us stories🤣😂🤣😂 next tin, EFCC go dey chase boys leave the ogbonge thiefs d banks b alone!!!! Y????? Pls l…
  continue reading
 
BARKA DE SALLAH TO ALL OUR MUSLIM FAITHFÙLS🙏🙏🙏🙏 ESPECIALLY MY PALESTINE PEEPS STILL HOLDING ON, DESPITE ALL THE EVIL AROUND THEM. MAY ALLAH CONTINUE TO BE YOUR STRENGTH ⚡️⚡️⚡️⚡️ As 4 area, blessings always on God too oh!!!!!🙏🙏🙏🙏 Keyamo after killing the Nigerian air project🤣😂🤣😂 say Nigerian airlines go dey travel international routes 🤣😂🤣🤣 whish air…
  continue reading
 
As becum lai dis🤩🤩🤩🤩 as sampled by Tinubu fallings😂🤣😂😂 THE END OF ZIONISM IS HIA😁😁😁😁 THAT ENDTIME DEM DEY TOK DON RISH ON GOD⚡️⚡️⚡️⚡️ Saudi Arabia don dispose dollars like tissue paper😂🤣😂😂 Yes ,Tinubu carry d mata 4 head, dey devalue naira for d sake of dollars😂🤣😂🤣 but as d analysis show ehn, START TO DEY SELL UR DOLLARS NOW!!!! HINT🔥🔥🔥🔥 CHANGE UR …
  continue reading
 
As e b lai dis ehn🤣😂🤣🤣 Tinubus govt don collect, in jus 1 yr of ascension, The lying govt of d century 🤣😂🤣😂 Tinubu confirm his desecration of Democracy wt a lie about the living wage issue wt labour and i am like😂🤣😂🤣 u nor know say dem go verify am???? Straight face lying of a confam criminal🤣😂🤣😂 Dangote refinert neva start to dey produce PMS but g…
  continue reading
 
TINUBU'S EVIL ALIGMENTS OF DICTATORSHIP ARE AS FOLLOWS🤣😂🤣😂 Protest Ban by DSS as d death of the constitution, its final nail on our humanity😂🤣😂🤣 Na only 1 product at a time Dangote dey produce, as fools we 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬s b na(ask petroleum Engineers na, many dey Nija)🤣😂🤣🤣 EFCC and yahoo parties🤣😂🤣😂 wetin b d meaning of yahoo party in a country of digita…
  continue reading
 
Rafah under constant bombardments ⚡️⚡️⚡️⚡️ God Pls protect them as our humanity has failed them 🙏🙏🙏🙏 Tinubu say na 62k e o pay🤣😂🤣🤣 eim SGF say e nor fit pay 4 drivers 100k each🤣😂🤣😂 21billion naira 4 VP's residence is most important on Tinubu agenda, make d residence nor embarras d eminence dey b na😂🤣😂🤣 e go sti waive taxes for d colonisers🤣😂🤣🤣 e sa…
  continue reading
 
In the time Cardoso don be CBN governor😂🤣$743 million backlog don pay $7billion pay out🤣😂$26 billion waka, e say na Binance🤣😂 attempted CYBER SECURITY LEVEL OF 0.05 OF ALL TANSACTIONS😂🤣(principality as president stop dat 1, values at more than #30 trillion)🤣😂 e don move staffs from Abuja, e don sack most of the staffs to clear road for the HEIST LA…
  continue reading
 
Labour start strike today for Nigeria🤣😂🤣😂 60k in dis American economy, wia naira is devalued almost weekly lai dis😂🤣😂🤣 ur 60k fit nor get 1k value by d end of d month🤣😂🤣😂 na Emprro Tinubu runnings as we dey na⚡️⚡️⚡️⚡️ Cardoso and Wale Edun b eim guys from d past, stealing don becum automated😂🤣😂🤣 Cardoso go report d loss, Edun go sign d loan🤣😂🤣😂 Akp…
  continue reading
 
Emperor Tinubu has becum law😂🤣😂🤣 His desires are most important abi the PRIORITY for dis country lai dis🤣😂🤣😂 in 2 months world bank loans 4 terrorism against us is 1.75 billion dollars 4 electricity 😂🤣😂🤣 we sti dey owe 2.8 triollion on d same electricity🤣😂😂😂 and we o sti collect 2.25billion dollars on d 13th of JUNE 2024😂🤣😂🤣 we know wetin Egypt do,…
  continue reading
 
As proverbial oratory experts we Nigerians are 📢📢📢📢 na shame say make e b British woman go write the anthem the akobis of ELEDUMARE we b go dey sing🤣😂🤣😂 our african lyrics are world renowned, we dey use am bring d world to dia dancing feet⚡️⚡️⚡️⚡️ COLONIAL slaves mus show dem sefs, start confessions as doings😂🤣😂😂 d fastest legislation in Nija histo…
  continue reading
 
The subjugation of our humanity is a common factor to our lives world over lai dis😂🤣😂🤣 except for some places i guess but AFRICA AND PALESTINIANS SHARE THIS COMMON BOND STRONGLY ✅️✅️✅️✅️ My daddy pepper is a thief(explained in the podcast)🤣😂🤣😂 Nija police don turn goons of the rich😂🤣😂🤣 we all know dat one!!!! Embassy of evil doers(zionist Isreal) d…
  continue reading
 
Make e 4 nor loss😂🤣😂🤣 My very own DADDY, PRESIDENT BOLA AHMED TINUBU IS "PEPPER"🤣😂🤣😂 we all know PEPPER DEM NA😂🤣😂🤣🤣🤣😂🤣 dear pepper dem, make i update una constituents of PEPPER'S DOINGS🤣😂🤣😂 Umahi say dem wan go back old aligment for Lagos calabar highway afta demolitions and compensations have been paid😂🤣😂🤣 dem wan make law say we nor fit use our w…
  continue reading
 
In this era of renewed HOPELESSNESS 🤣😂🤣🤣 e nor cum as suprise to read the Nigerian army calling itself the"state" in a democracy🤣😂🤣😂 closing a section of the civilian population from the economy of their sustainance as a right of establishment 😂🤣😂🤣 despite no legal backing😁😁😁😁 the shocking silence of the presidency despite dis happening in Abuja un…
  continue reading
 
Bandits dey worry Abuja lai dis but the army dey BANEX as tyrants🤣😂🤣😂 jus like wen d police dey tomatoe review house 4 Lagos last time Bandits take ova Abuja😂🤣😂🤣 Wale Edun say Nija nor get moni, Bank teller as minister say if we nor pay tarrif, dem masters nor go gee us light🤣😂🤣😂 UAE wan start oil exploration wey PIA guarantee😂🤣😂🤣 Inside all dis sa…
  continue reading
 
Loading …

Quick Reference Guide