DEJAVU : TINUBU AND OUR MISSING 26 BILLION DOLLARS ππ€£ππ€£
MP3•Episode home
Manage episode 419448667 series 3471759
Content provided by Caroline Aina and Sir Lenzo. All podcast content including episodes, graphics, and podcast descriptions are uploaded and provided directly by Caroline Aina and Sir Lenzo or their podcast platform partner. If you believe someone is using your copyrighted work without your permission, you can follow the process outlined here https://player.fm/legal.
Bandits dey worry Abuja lai dis but the army dey BANEX as tyrantsπ€£ππ€£π jus like wen d police dey tomatoe review house 4 Lagos last time Bandits take ova Abujaππ€£ππ€£ Wale Edun say Nija nor get moni, Bank teller as minister say if we nor pay tarrif, dem masters nor go gee us lightπ€£ππ€£π UAE wan start oil exploration wey PIA guaranteeππ€£ππ€£ Inside all dis sadness as governance π€£ππ€£π we get 26billion dollars dem fit stealππ€£ππ€£ But na world bank dey borrow us money for solar panels and metersπ€£ππ€£π Tinubu dey sell a whole us to d smelly zionist scums of little to no intelligenceπ€£ππ€£π well i tok my 4 inside, u listen add ur own join, if u get sense, na now u need show ur sense abegππ€£ππ dem get internet urchins to spread dem falsehood, so we Nigerians need many pass dem to get shance. Ur thinkings mus go along wt ur share if u dey concerned abegππππ God pass dem i knowβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ #freepalestine #nigeria #africa #freecongo #freemigeria #freeqfrica #freetheworld #world #humansunite #affritude
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
195 episodes