show episodes
 
A spin off of sir lenzo's memoirs. How we react in situations tells a lot about who we truly are. Personally, all my life, I have been called many names, some I like, some I do not like but most importantly Sha, na Dem get Dem mouth. If u ever want to listen to a good story, Pls click play and let's see who I'll be to you. Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
  continue reading
 
Shirin Dandalin Siyasa, yana tattaunawa tare da tafka muhawar kan al’amurran siyasa da ke faruwa a kasashen duniya, da batutuwan da suka shafi al’umma kai tsaye, wanda Bashir Ibrahim Idris ke jagoranta. Wannan Shirin na zuwa ne a karshen mako Ranar Assabar da maimaci a ranar Lahadi a Shirye Shiryen Safe da Yamma.
  continue reading
 
Artwork

1
All About Nigeria

All About Nigeria

Unsubscribe
Unsubscribe
Monthly
 
This podcast aims to help listeners gain a better understanding of Nigeria’s history, politics, its infrastructure as well as the issues in the country. We want to stir up a fire within the hearts of our listeners to propel them to take action whether it includes speaking up for what is right in their immediate communities or taking large scale action. We believe that through open discussion and collaboration, change can truly begin to happen.
  continue reading
 
Artwork

1
Pod Save Nigeria

Emmanuel Ogungbemi

Unsubscribe
Unsubscribe
Monthly
 
Emmanuel Ogungbemi hosts the Pod Save Nigeria podcast. He has a PhD in Chemical Engineering and is passionate about Nigeria. In his podcast, he talks about Nigeria, the Nigeria people, the politicians and how to improve the current state of the society. All episodes stand alone, so you don't have to worry about missing an episode. Subscribe to know more about Nigeria and get notification about future updates. Send in a voice message: https://anchor.fm/podsavenigeria/message. Subscribe for up ...
  continue reading
 
Loading …
show series
 
As BOSS Buhari be😁😁 e fess fine MTN 5.2 billion dollars for insolence😂🤣😂😂 dem b no block 200,000 MTN lines as instructed, Jacob Zuma show dat yia b4 BUHARI gree collect 3.2 billion dollars😂🤣😂😂 Nija b dey do tins, dey build tins, dey run tins😍😍😍😍 Even Covid 19 collect😂🤣😂😂 we dey house dey collect salaries♥️♥️♥️♥️ The OLORIBURUKU YORUBA MAN CALLED TI…
  continue reading
 
During the time of BUHARI😍😍😍😍As DANGOTE refinery was complete🤣😂🤣🤣 News break 4 overs say, YEPA⚡️⚡️⚡️⚡️ 17 billion dollars loss don show Europe🤣😂🤣🤣 check my sir lenzo's memoirs titled" ENERGY HORN OF AFRICA" released last year😁😁😁😁 See all the stories dis year now🤣😂🤣🤣 to supply even Nigeria dey impossible by Tinubu d oloriburuku 🤣😂🤣🤣 fuel is d backbo…
  continue reading
 
TRUTH THEY SAY IS BITTER KOLA🤣😂🤣😂 AKPABIO NOR FIT STAND NDUME TRUTH 😂🤣😂😂 LIKE THE 3 TRILLION NARIA PADDING TRUTH😂🤣😂🤣 UNA KNOW WERIN E DO NA🤣😂🤣🤣 WE MUST FACE OUR FEARS, GOD NOR GO COME DOWN🤣😂🤣😂 E GEE US SENSE NA😂🤣😂😂 TO USE AM TURN WORK LAI DIS😂🤣😂😂 NIGRIANS DEY FEAR FEAR😂🤣😂😂 SORROW TEARS AND BLOOD WE STI DEY 2024 OH!!!!😂🤣😂😂 YOU LISTEN, YOU REASON, U …
  continue reading
 
The legend FELA b sing am loud⚡️⚡️⚡️⚡️ SORROW TEARS AND BLOOD⚡️⚡️⚡️⚡️ 2024, d mata sti true 4 our lyfs😂🤣😂🤣 TINUBU🤣😂🤣😂 THE FIRST CIVILIAN DICTATOR IN NIGERIA😂🤣😂🤣 Olamide sing am😁😁😁😁 OJU KO, OKAN NI GIRAN💃💃💃💃 we wey nor get mind 🤣😂🤣🤣 na kenyans b d OKAN(MIND AND SOUL) OF AFRICA🤣😂🤣🤣 WE NA JUS OJU NA🤣😂🤣😂 Cardoso of CBM regular report na say e don pay b…
  continue reading
 
African original fim😂🤣😂🤣 remake of Hollywood American wonders of 1990 and 2012😁😁😁😁 Zionist always messing with our minds with propaganda🤣😂🤣🤣 Taking Africans for FOOLS!!!!!!! Using Africans against Africans, creating fear up and down🤣😂🤣😂 claiming influence on our humanity as a right to their existence 😂🤣😂🤣 inferiority complex packaged as some kind o…
  continue reading
 
The Imperialist colonisers and their financial agents in redundant banks nobody knows werin dem dey do must b investigated🤣😂🤣🤣 AFRICAN VISION IS ALIVE!!!!!!!! AS AFRICANS, WE ARE PEACE TO THE WORLD, WE KNOW OF OUR BLESSINGS 🤩🤩🤩🤩 WE KNOW OF UNA STEALINGS🤣😂🤣😂 WE DEY IDENTIFY UNA AGENTS😂🤣😂🤣 WE SEE UNA FOR ECOWAS🤣😂🤣😂 WE NEED START INVESTIGATIONS!!!!!!!…
  continue reading
 
As Identified by the KEYAN🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪 youths😁😁😁😁 Colonial imperialists are using families and institutions to steal, we Africans blind🤣😂🤣🤣 Gen Z, u are smarter, bolder, more conscious, more aware than us(my generation of retards)🤣😂🤣🤣 God be with all African youths as you fight dis fight⚡️⚡️⚡️⚡️ its WAR, OUR TIME IS NOW, U GUYS ARE THE CHOSEN GENERATIO…
  continue reading
 
PLS LISTEN AND HELP SHARE🙏🙏🙏🙏 DESCRIPTION LOADING........😁😁😁😁 GID BLESS UNA AS UNA LISTAND SHARE♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡#sirlenzosrunnings #affritude #freepalestine #kenya #nigeria #africa #world Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
  continue reading
 
KENYAN'S GEN Z, AS THE SOUL OF AFRICA!!!!!!! A BOLD AMAZON SAID " WE LOOSE OUR FEAR, THEY LOSE THEIR POWER!!!!!!!!!!!! 🤩🤩🤩🤩 A KENYAN GUY KNELT DOWN AND SAID IT" THE COLONIAL MASTERS NEVA LEFT, THEY LEFT SOME FAMILIES AND INSTÌTUTIONS IN PLACE TO SUBJUGATE US" 😁😁😁😁 na werin i remember the guy tok😂🤣😂😂 u sef understand na, AFRICA MUST RISE, AFRICANS M…
  continue reading
 
Location of discussion is PUBLIC COMPLAINTS COMMISSION RACE COURSE LAGOS⚡️⚡️⚡️⚡️ ISSUE: ERENTCOMNG😂🤣😂😂 The logo on my podcasts😂🤣😂🤣 YEAR: APRIL 2022😁😁😁😁 WETIN PAIN ME PASS NA SAY😭😭😭😭 MYSTIC TELL ME SAY: NA THE NIJA I DEY WORSHIP DEY FAIL ME SO😭😭😭😭 AS DEM BE DEY RUN ME STREET!!!!!! 🤣😂🤣😂 SINCE NA BABA GOD I DEY WORSHIP😁😁😁😁 GEN Z KUKU JUS DEY TAKE D WH…
  continue reading
 
Citi bank of America don dey Nija since 1984 according to research😂🤣😂🤣 na how many branches dem get🤣😂🤣😂 how dem dey make money???? Well America wonders plenty but AGENT OYETUNDE FADELE CONTACT ME 😂🤣😂🤣 SAY E MUS WORRY ME🤣😂🤣😂 NA CITI BANK ME GO KUKU CHASE COMOT😂🤣😂🤣 🇬🇭 central bank go bankrupt as as how🤣😂🤣😂 Ghanaians, i tok as i understand inside😂🤣😂🤣 …
  continue reading
 
AFRICA!!!!! WE CANNOT RISE WITH THE SAME MIND SET WE FELL WITH⚡️⚡️⚡️⚡️⚡️⚡️⚡️⚡️ WE TAKE THINGS NOW 😂🤣😂🤣 AS AKOBI ELEDUMARE, OUR HUMNITY BEGS NO MORE🔥🔥🔥🔥 Pls listen, reason am, add ur thinkings as u dey share am(the share is most important)🙏🙏🙏🙏 🇰🇪 🇰🇪 🇰🇪 🇰🇪 sWE LOOK UP TO U PEOPLE LAI DIS, GOD PROTECT U ALL AS WE FIGHT THIS WAR♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬…
  continue reading
 
KENYANS GAT STEEZ⚡️⚡️⚡️⚡️NIIJA AS STEEZLESS COUNTRY NA SUBJUGATION OF OUR HUMANITY AS NIGERIANS BY TINUBU AHMED BOLA(TAB) OF THE IMPERIALIST WEST AND AMERICA IS A CRIME AGAINST OUR HUMANITY ⚡️⚡️⚡️⚡️ Pls make it make sense???? Buhari build and refurbished refineries to refine well over 1 million barrels per day😂🤣😂🤣 Tinubu nor fit gee our refineries …
  continue reading
 
The confidence with which Nigerians speak of and about our traditional medicines is mind blowing😂🤣😂🤣 E dey always b lai na only me nor know of dis AGBOs dem🤣😂🤣😂 well as AMEBO i b na, i say make i share the gists with the world⚡️⚡️⚡️⚡️ Their claims of healing are consistent, their beliefs, total in our ways✅️✅️✅️✅️ it only goes to show, Y with so fe…
  continue reading
 
Nigerians(🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬)nor b anybody slaves!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! WE BOW DOWN TO NO ONE!!!!!!! EXCEPT BABA GOD⚡️⚡️⚡️⚡️ EYIN!!!!!!😂🤣😂😂 The evil aligment is fully present in Nija lai dis😂🤣😂🤣 Bill gates, rockerfella, FBI director and i guess all dem terrorists🤣😂🤣😂 Akpabio say national anthem 4 fit end banditry😂🤣😂😂 as confession of dem fia!!!!!…
  continue reading
 
NIJA POLICE TO THE RESCUE😂🤣😂🤣 wen d rich are in trouble, who dem dey call😁😁😁😁 Nija police, Nija police 😍😍😍😍 Na d same police go dey collect 62k-ish to protect d billionaires 🤣😂🤣😂 Politicians go con dey allocate money to demsefs and dem cronies while making sure the people are not well paid😂🤣😂🤣 but expecting protection from all others dat are not we…
  continue reading
 
Nobody sabi me Yes, but Isti b Gid. pikin na🤣😂🤣🤣 who dem Sabi sef, in the person of FEMI OTEDOLA sef collect🤣😂🤣😂 who we cum b 😁😁😁😁 complaints of account holders nor dey eva get solution😂🤣😂🤣 d money wi waka and d bank wey dey serve us go dey gee us stories🤣😂🤣😂 next tin, EFCC go dey chase boys leave the ogbonge thiefs d banks b alone!!!! Y????? Pls l…
  continue reading
 
BARKA DE SALLAH TO ALL OUR MUSLIM FAITHFÙLS🙏🙏🙏🙏 ESPECIALLY MY PALESTINE PEEPS STILL HOLDING ON, DESPITE ALL THE EVIL AROUND THEM. MAY ALLAH CONTINUE TO BE YOUR STRENGTH ⚡️⚡️⚡️⚡️ As 4 area, blessings always on God too oh!!!!!🙏🙏🙏🙏 Keyamo after killing the Nigerian air project🤣😂🤣😂 say Nigerian airlines go dey travel international routes 🤣😂🤣🤣 whish air…
  continue reading
 
As becum lai dis🤩🤩🤩🤩 as sampled by Tinubu fallings😂🤣😂😂 THE END OF ZIONISM IS HIA😁😁😁😁 THAT ENDTIME DEM DEY TOK DON RISH ON GOD⚡️⚡️⚡️⚡️ Saudi Arabia don dispose dollars like tissue paper😂🤣😂😂 Yes ,Tinubu carry d mata 4 head, dey devalue naira for d sake of dollars😂🤣😂🤣 but as d analysis show ehn, START TO DEY SELL UR DOLLARS NOW!!!! HINT🔥🔥🔥🔥 CHANGE UR …
  continue reading
 
As e b lai dis ehn🤣😂🤣🤣 Tinubus govt don collect, in jus 1 yr of ascension, The lying govt of d century 🤣😂🤣😂 Tinubu confirm his desecration of Democracy wt a lie about the living wage issue wt labour and i am like😂🤣😂🤣 u nor know say dem go verify am???? Straight face lying of a confam criminal🤣😂🤣😂 Dangote refinert neva start to dey produce PMS but g…
  continue reading
 
TINUBU'S EVIL ALIGMENTS OF DICTATORSHIP ARE AS FOLLOWS🤣😂🤣😂 Protest Ban by DSS as d death of the constitution, its final nail on our humanity😂🤣😂🤣 Na only 1 product at a time Dangote dey produce, as fools we 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬s b na(ask petroleum Engineers na, many dey Nija)🤣😂🤣🤣 EFCC and yahoo parties🤣😂🤣😂 wetin b d meaning of yahoo party in a country of digita…
  continue reading
 
Rafah under constant bombardments ⚡️⚡️⚡️⚡️ God Pls protect them as our humanity has failed them 🙏🙏🙏🙏 Tinubu say na 62k e o pay🤣😂🤣🤣 eim SGF say e nor fit pay 4 drivers 100k each🤣😂🤣😂 21billion naira 4 VP's residence is most important on Tinubu agenda, make d residence nor embarras d eminence dey b na😂🤣😂🤣 e go sti waive taxes for d colonisers🤣😂🤣🤣 e sa…
  continue reading
 
In the time Cardoso don be CBN governor😂🤣$743 million backlog don pay $7billion pay out🤣😂$26 billion waka, e say na Binance🤣😂 attempted CYBER SECURITY LEVEL OF 0.05 OF ALL TANSACTIONS😂🤣(principality as president stop dat 1, values at more than #30 trillion)🤣😂 e don move staffs from Abuja, e don sack most of the staffs to clear road for the HEIST LA…
  continue reading
 
Labour start strike today for Nigeria🤣😂🤣😂 60k in dis American economy, wia naira is devalued almost weekly lai dis😂🤣😂🤣 ur 60k fit nor get 1k value by d end of d month🤣😂🤣😂 na Emprro Tinubu runnings as we dey na⚡️⚡️⚡️⚡️ Cardoso and Wale Edun b eim guys from d past, stealing don becum automated😂🤣😂🤣 Cardoso go report d loss, Edun go sign d loan🤣😂🤣😂 Akp…
  continue reading
 
Emperor Tinubu has becum law😂🤣😂🤣 His desires are most important abi the PRIORITY for dis country lai dis🤣😂🤣😂 in 2 months world bank loans 4 terrorism against us is 1.75 billion dollars 4 electricity 😂🤣😂🤣 we sti dey owe 2.8 triollion on d same electricity🤣😂😂😂 and we o sti collect 2.25billion dollars on d 13th of JUNE 2024😂🤣😂🤣 we know wetin Egypt do,…
  continue reading
 
Loading …

Quick Reference Guide