Degenerate U public
[search 0]
Download the App!
show episodes
 
A spin off of sir lenzo's memoirs. How we react in situations tells a lot about who we truly are. Personally, all my life, I have been called many names, some I like, some I do not like but most importantly Sha, na Dem get Dem mouth. If u ever want to listen to a good story, Pls click play and let's see who I'll be to you. Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
  continue reading
 
Loading …
show series
 
IN FACTπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ I SIR LENZO DOUBLE DARE THE WHOLE AFRICA JOIN πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡¬πŸ‡­πŸ‡ΏπŸ‡¦and all oda flags πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ I DARE UNA FADA TO BULLY ZIONISTSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ NA DEM DEY RUN UNA SUFFERINGSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ GO DEY BULLY MONEKEYSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ FACE D BABOONS IF UNA GET MOUTH JOR JOR JOR JORπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ make una start to dey reason pay back to BOLT drivers oh!!!!!!!! IF U LIKE U LISTEN JAREπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ GOD ABEGπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ GOD A…
  continue reading
 
In the days of BUHARI AS PRESIDENT😍😍😍😍 We nor get refinery, we sti dey see PETROL buyπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ as EMPERROR ENTAπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Incompetence take ova, zionism called capitalism, cooperations as owners of our humanity wey TINUBU b cult leaderπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚we dey pay more for fuel con dey pay even more 4 SUBSIDYπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ na BUHARI build power DAMs to generare electricity😁😁😁😁 but no…
  continue reading
 
The first principle of our humanity is FOODπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ In dis times of the EMPERROR MAGINIFICENT😁😁😁😁 the EMILOKAN of we the YORUBASπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ the OVERWISE AGBAYEπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ story teller 4 d gODSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Awon iyen ZIONISTSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ TINUBU AHMED BOLAπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ THE TAB OF ZIONIST CONTROL⚑️⚑️⚑️⚑️The update dey inside the podcastπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ epp me πŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ well abegπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ na food matas so na most ser…
  continue reading
 
According to the news!!!!!!! The crown prince of SAUDI😁😁😁😁 the most important, chief middle eastern puppet of the evil ZIONISTπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ dey fia assasination for e doingsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ devil don jam deep blue seaπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ THE PEOPLE ARE COMING FOR ALL YOU EVIL DOERS AS LEADERSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Pls listen, make we stop to dey LAMMENT and start to COMPLAINπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ God bless u as u listen…
  continue reading
 
According to the newsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ The council of state don agree with the agenda of the propaganda as a meetingπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ with the vote of so called confidenceπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ on the INCOMPETENT ADMINISTRATION OF TINUBU AHMED BOLA(TAB) OF ZIONIST ON OUR SOULSπŸ’€πŸ’€πŸ’€πŸ’€ 😁😁😁😁 i gaz gee the evil spirit full respectπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Na my friend chop I chop wey b farmer i call start the mara jare…
  continue reading
 
BREAKING NEWS!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! According to sayings from the BIBLE😁😁😁😁 The KING JAMES VERSION AND CO LTDπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ we suppose SUFFER FOR WORLDπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ ENJOY FOR HEAVEN😁😁😁😁 This has been ISLAMICALLY CONFIRMED on our lyfs by the senior EVIL cabinet member of Obi 1 kanobi gormet of EVIL πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ THE EMILOKAN E SEFπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ THE OLORI EBI OF THE YORUBA…
  continue reading
 
LUCIFER PROPHESY as episode is on my runnings lai disπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ REINCARNATION AND THE CUP OF FORGETFULNESS( not the title of the said episodeπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ but a discussion from the episodeπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ u gerrit????) 😁😁😁😁 na wetin dey dis episode but nor b sti d title of dis episode u sef greeπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ since una like amebo pass meπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ u o gaz click play to know oπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ if u like …
  continue reading
 
NOBODY WAN PKIE BUT EVERYBODY WAN GO HEAVENπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ WE IN THE SOUTHERN PART OF NIGERIAπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ YORUBA, IGBO, ISOKO, BENIN, PORTHARCOURT IN FACT ALL OF US FAILED DIS PERIOD OF PROTESTπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ PROTEST ABI WALK OF LAMMENTATIONSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ WE NEED FACE OUR FEAR SHA, THE BONDAGE WE DEY NA SEF MADE😁😁😁😁 DANGOTE DEY CLAIM OWNERSHIP OF LAGOS LAI DISπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ DUTY FREE FOREIGN …
  continue reading
 
Dangote is the CONFAM CABALπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Guy gat storiesπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Our Dangote refinery suppose gee us fuel in MayπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ June stories show, July stories dem act amπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ AUGUST stories we dey run lai dis as authentic fools of zionist God b dat abiπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ NIGERIANS CARRY FEAR OF SOME PEOPLE OH!!!!!!!! ESPECIALLY WE SOUTHERNERSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ We are so entitled yet so shameless in f…
  continue reading
 
TOK NA WATERπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ ACTION NA BLOODπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ DEM CARRY WATER GEE USπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ UNA CON DEY SAY D FLOODING 2 MUSHπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ DEY COLLECT OUR BLOOD WEY OUR HUSTLE BE JOIN SEFπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ WE DEY INSIDE TUBE TO DEMπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ DEM DEY REMOTE OUR MATA AS MOST INFLUENTIAL πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ E YEN OUR ZIONSTSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ DANGOTE SELL OUR FUEL GO ISREAL!!!!!!!!!!!!!!!! BLASPHEMY πŸ’€πŸ’€πŸ’€πŸ’€ ORIGINAL HARAM!!!!!!!!!!!!! U S…
  continue reading
 
E RISH MAKE YORUBA RONUπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ IWA LAYE😁😁😁😁 In dis episode, we jus b dey vibe to OSUPA AND REMI ALUKO song for base😁😁😁😁 the lyrics even play inside 4 unaπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ na doings b lyf not storiesπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ TINUBU CON DEY SELL THE BEASTS WE NIGERIANS BEπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ PLENTY STORIESπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ The water wey tok b con dey cause actuall flooding for the whole wroldπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ world bank and IMF…
  continue reading
 
In the days of PRESIDENT MUHAMMADU BUHARI😁😁😁😁 #covid was the evil ravaging the worldπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ The west and America were in tears, China sef worry, everywia sorrows😭😭😭😭 BUT 4 NIJA DAT YIA 😍😍😍😍 GROVINGS WE BE DEY NA, BUHARI BE DEY PAY SALARIES WHILE WE DEY HOUSE DEY EMJOYπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ WE BE NOR GET REFINERY, NO PπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ WE STI NOR SEE FUEL SCARCITYπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ ENTA THE OLORI…
  continue reading
 
August don show😁😁😁😁 Tinubu lies nor gree stopπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ world bank don promise us another moneyπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ if dem born us well we protest πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ court tok another tinπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ NIGERIAN ELITES ARE BEING HUNTEDπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ IFEANYI UBA DON WAKA FOR LONDON LAI DIS, WIGWE WAKA FOR AMERICAπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ running from the deep blue sea we beπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ into the waiting hamds of DEATH STAR ABROAD πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚β€¦
  continue reading
 
The root cause of our suferings is ENERGY πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Buhari build Dangote refinery finish in eim timeπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ DANGOTE AND E ZIONISTIC FRIENDSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ BILLIONAIRE SAVIOURS OF NIGERIAπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ THE OWNERS OF AFRICAπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Legal papers of ownership dey zionist dem hand join sefπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ TIE OUR HUMANITY TO THE WAR OF DOSE YEARSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ AS OUR FEAR IN THE PRESENT dis 2024πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ U sef l…
  continue reading
 
Vibing to AYINLA OMOWURA' OGUNDABEDE( U need listen to the incantations in the songs, make ur head swell🀩🀩🀩🀩) Ogbo lo ni e eri temi gbo😁😁😁😁 Alagbafo nor dey reason waterπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ OGUNDABEDE BAMI GBE OWO(money, ego kudi)WAπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ Ewe gbegbe ko gbe IRE temi wami waleπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ Ewe ewuro, oni ki e ri temi roπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ make una abeg reason my toking na!!!!!πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚we are too …
  continue reading
 
THE REVOLUTIONS ARE BEING TELEVISEDπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ E get how d mata dey sweet my belle😍😍😍😍 puppets as politiciansπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ zero integrity, over sized ego, kleptomanic doingsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ e cum b say na foreign sense una getπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ smelly zionists as una godπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ promises, d type wey land EKEREMADU FOR PRISON FOR UKπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£But una mus stupid by force abiπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ WARNING!!!!!! Nija yout…
  continue reading
 
Dangote say eim pay Lagos state 4 land e collectπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ na him do everything as baddest guyπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ The people dem move for d modafo to bulld the refinery nor mata!!!!!! The good the project be for the nation nor important πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ The dollars government guarantee nor mean anythingπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ NIJA TAKE TRUTH BUILD AM FOR BUHARI TIMEπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ TINUBU DEY TAKE LIES SELL AMπŸ˜‚β€¦
  continue reading
 
During the time of BUHARI😍😍😍😍As DANGOTE refinery was completeπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ News break 4 overs say, YEPA⚑️⚑️⚑️⚑️ 17 billion dollars loss don show EuropeπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ check my sir lenzo's memoirs titled" ENERGY HORN OF AFRICA" released last year😁😁😁😁 See all the stories dis year nowπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ to supply even Nigeria dey impossible by Tinubu d oloriburuku πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ fuel is d backbo…
  continue reading
 
TRUTH THEY SAY IS BITTER KOLAπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ AKPABIO NOR FIT STAND NDUME TRUTH πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ LIKE THE 3 TRILLION NARIA PADDING TRUTHπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ UNA KNOW WERIN E DO NAπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ WE MUST FACE OUR FEARS, GOD NOR GO COME DOWNπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ E GEE US SENSE NAπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ TO USE AM TURN WORK LAI DISπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ NIGRIANS DEY FEAR FEARπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ SORROW TEARS AND BLOOD WE STI DEY 2024 OH!!!!πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ YOU LISTEN, YOU REASON, U …
  continue reading
 
The legend FELA b sing am loud⚑️⚑️⚑️⚑️ SORROW TEARS AND BLOOD⚑️⚑️⚑️⚑️ 2024, d mata sti true 4 our lyfsπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ TINUBUπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ THE FIRST CIVILIAN DICTATOR IN NIGERIAπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Olamide sing am😁😁😁😁 OJU KO, OKAN NI GIRANπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ we wey nor get mind πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ na kenyans b d OKAN(MIND AND SOUL) OF AFRICAπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ WE NA JUS OJU NAπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Cardoso of CBM regular report na say e don pay b…
  continue reading
 
African original fimπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ remake of Hollywood American wonders of 1990 and 2012😁😁😁😁 Zionist always messing with our minds with propagandaπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Taking Africans for FOOLS!!!!!!! Using Africans against Africans, creating fear up and downπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ claiming influence on our humanity as a right to their existence πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ inferiority complex packaged as some kind o…
  continue reading
 
As BOSS Buhari be😁😁 e fess fine MTN 5.2 billion dollars for insolenceπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ dem b no block 200,000 MTN lines as instructed, Jacob Zuma show dat yia b4 BUHARI gree collect 3.2 billion dollarsπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Nija b dey do tins, dey build tins, dey run tins😍😍😍😍 Even Covid 19 collectπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ we dey house dey collect salariesβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯️ The OLORIBURUKU YORUBA MAN CALLED TI…
  continue reading
 
The Imperialist colonisers and their financial agents in redundant banks nobody knows werin dem dey do must b investigatedπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ AFRICAN VISION IS ALIVE!!!!!!!! AS AFRICANS, WE ARE PEACE TO THE WORLD, WE KNOW OF OUR BLESSINGS 🀩🀩🀩🀩 WE KNOW OF UNA STEALINGSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ WE DEY IDENTIFY UNA AGENTSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ WE SEE UNA FOR ECOWASπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ WE NEED START INVESTIGATIONS!!!!!!!…
  continue reading
 
As Identified by the KEYANπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡°πŸ‡ͺ youths😁😁😁😁 Colonial imperialists are using families and institutions to steal, we Africans blindπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Gen Z, u are smarter, bolder, more conscious, more aware than us(my generation of retards)πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ God be with all African youths as you fight dis fight⚑️⚑️⚑️⚑️ its WAR, OUR TIME IS NOW, U GUYS ARE THE CHOSEN GENERATIO…
  continue reading
 
PLS LISTEN AND HELP SHAREπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ DESCRIPTION LOADING........😁😁😁😁 GID BLESS UNA AS UNA LISTAND SHAREβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘#sirlenzosrunnings #affritude #freepalestine #kenya #nigeria #africa #world Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
  continue reading
 
KENYAN'S GEN Z, AS THE SOUL OF AFRICA!!!!!!! A BOLD AMAZON SAID " WE LOOSE OUR FEAR, THEY LOSE THEIR POWER!!!!!!!!!!!! 🀩🀩🀩🀩 A KENYAN GUY KNELT DOWN AND SAID IT" THE COLONIAL MASTERS NEVA LEFT, THEY LEFT SOME FAMILIES AND INSTÌTUTIONS IN PLACE TO SUBJUGATE US" 😁😁😁😁 na werin i remember the guy tokπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ u sef understand na, AFRICA MUST RISE, AFRICANS M…
  continue reading
 
Location of discussion is PUBLIC COMPLAINTS COMMISSION RACE COURSE LAGOS⚑️⚑️⚑️⚑️ ISSUE: ERENTCOMNGπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ The logo on my podcastsπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ YEAR: APRIL 2022😁😁😁😁 WETIN PAIN ME PASS NA SAY😭😭😭😭 MYSTIC TELL ME SAY: NA THE NIJA I DEY WORSHIP DEY FAIL ME SO😭😭😭😭 AS DEM BE DEY RUN ME STREET!!!!!! πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ SINCE NA BABA GOD I DEY WORSHIP😁😁😁😁 GEN Z KUKU JUS DEY TAKE D WH…
  continue reading
 
Citi bank of America don dey Nija since 1984 according to researchπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ na how many branches dem getπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ how dem dey make money???? Well America wonders plenty but AGENT OYETUNDE FADELE CONTACT ME πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ SAY E MUS WORRY MEπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ NA CITI BANK ME GO KUKU CHASE COMOTπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ πŸ‡¬πŸ‡­ central bank go bankrupt as as howπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Ghanaians, i tok as i understand insideπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ …
  continue reading
 
AFRICA!!!!! WE CANNOT RISE WITH THE SAME MIND SET WE FELL WITH⚑️⚑️⚑️⚑️⚑️⚑️⚑️⚑️ WE TAKE THINGS NOW πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ AS AKOBI ELEDUMARE, OUR HUMNITY BEGS NO MOREπŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯ Pls listen, reason am, add ur thinkings as u dey share am(the share is most important)πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ πŸ‡°πŸ‡ͺ πŸ‡°πŸ‡ͺ πŸ‡°πŸ‡ͺ πŸ‡°πŸ‡ͺ sWE LOOK UP TO U PEOPLE LAI DIS, GOD PROTECT U ALL AS WE FIGHT THIS WARβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬β€¦
  continue reading
 
KENYANS GAT STEEZ⚑️⚑️⚑️⚑️NIIJA AS STEEZLESS COUNTRY NA SUBJUGATION OF OUR HUMANITY AS NIGERIANS BY TINUBU AHMED BOLA(TAB) OF THE IMPERIALIST WEST AND AMERICA IS A CRIME AGAINST OUR HUMANITY ⚑️⚑️⚑️⚑️ Pls make it make sense???? Buhari build and refurbished refineries to refine well over 1 million barrels per dayπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Tinubu nor fit gee our refineries …
  continue reading
 
The confidence with which Nigerians speak of and about our traditional medicines is mind blowingπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ E dey always b lai na only me nor know of dis AGBOs demπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ well as AMEBO i b na, i say make i share the gists with the world⚑️⚑️⚑️⚑️ Their claims of healing are consistent, their beliefs, total in our waysβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈ it only goes to show, Y with so fe…
  continue reading
 
Nigerians(πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬)nor b anybody slaves!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! WE BOW DOWN TO NO ONE!!!!!!! EXCEPT BABA GOD⚑️⚑️⚑️⚑️ EYIN!!!!!!πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ The evil aligment is fully present in Nija lai disπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Bill gates, rockerfella, FBI director and i guess all dem terroristsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Akpabio say national anthem 4 fit end banditryπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ as confession of dem fia!!!!!…
  continue reading
 
NIJA POLICE TO THE RESCUEπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ wen d rich are in trouble, who dem dey call😁😁😁😁 Nija police, Nija police 😍😍😍😍 Na d same police go dey collect 62k-ish to protect d billionaires πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Politicians go con dey allocate money to demsefs and dem cronies while making sure the people are not well paidπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ but expecting protection from all others dat are not we…
  continue reading
 
Nobody sabi me Yes, but Isti b Gid. pikin naπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ who dem Sabi sef, in the person of FEMI OTEDOLA sef collectπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ who we cum b 😁😁😁😁 complaints of account holders nor dey eva get solutionπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ d money wi waka and d bank wey dey serve us go dey gee us storiesπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ next tin, EFCC go dey chase boys leave the ogbonge thiefs d banks b alone!!!! Y????? Pls l…
  continue reading
 
BARKA DE SALLAH TO ALL OUR MUSLIM FAITHFΓ™LSπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ ESPECIALLY MY PALESTINE PEEPS STILL HOLDING ON, DESPITE ALL THE EVIL AROUND THEM. MAY ALLAH CONTINUE TO BE YOUR STRENGTH ⚑️⚑️⚑️⚑️ As 4 area, blessings always on God too oh!!!!!πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Keyamo after killing the Nigerian air projectπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ say Nigerian airlines go dey travel international routes πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ whish air…
  continue reading
 
As becum lai dis🀩🀩🀩🀩 as sampled by Tinubu fallingsπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ THE END OF ZIONISM IS HIA😁😁😁😁 THAT ENDTIME DEM DEY TOK DON RISH ON GOD⚑️⚑️⚑️⚑️ Saudi Arabia don dispose dollars like tissue paperπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Yes ,Tinubu carry d mata 4 head, dey devalue naira for d sake of dollarsπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ but as d analysis show ehn, START TO DEY SELL UR DOLLARS NOW!!!! HINTπŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯ CHANGE UR …
  continue reading
 
As e b lai dis ehnπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Tinubus govt don collect, in jus 1 yr of ascension, The lying govt of d century πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Tinubu confirm his desecration of Democracy wt a lie about the living wage issue wt labour and i am likeπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ u nor know say dem go verify am???? Straight face lying of a confam criminalπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Dangote refinert neva start to dey produce PMS but g…
  continue reading
 
TINUBU'S EVIL ALIGMENTS OF DICTATORSHIP ARE AS FOLLOWSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Protest Ban by DSS as d death of the constitution, its final nail on our humanityπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Na only 1 product at a time Dangote dey produce, as fools we πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬s b na(ask petroleum Engineers na, many dey Nija)πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ EFCC and yahoo partiesπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ wetin b d meaning of yahoo party in a country of digita…
  continue reading
 
Rafah under constant bombardments ⚑️⚑️⚑️⚑️ God Pls protect them as our humanity has failed them πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Tinubu say na 62k e o payπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ eim SGF say e nor fit pay 4 drivers 100k eachπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ 21billion naira 4 VP's residence is most important on Tinubu agenda, make d residence nor embarras d eminence dey b naπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ e go sti waive taxes for d colonisersπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ e sa…
  continue reading
 
In the time Cardoso don be CBN governorπŸ˜‚πŸ€£$743 million backlog don pay $7billion pay outπŸ€£πŸ˜‚$26 billion waka, e say na BinanceπŸ€£πŸ˜‚ attempted CYBER SECURITY LEVEL OF 0.05 OF ALL TANSACTIONSπŸ˜‚πŸ€£(principality as president stop dat 1, values at more than #30 trillion)πŸ€£πŸ˜‚ e don move staffs from Abuja, e don sack most of the staffs to clear road for the HEIST LA…
  continue reading
 
Labour start strike today for NigeriaπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ 60k in dis American economy, wia naira is devalued almost weekly lai disπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ ur 60k fit nor get 1k value by d end of d monthπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ na Emprro Tinubu runnings as we dey na⚑️⚑️⚑️⚑️ Cardoso and Wale Edun b eim guys from d past, stealing don becum automatedπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Cardoso go report d loss, Edun go sign d loanπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Akp…
  continue reading
 
Emperor Tinubu has becum lawπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ His desires are most important abi the PRIORITY for dis country lai disπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ in 2 months world bank loans 4 terrorism against us is 1.75 billion dollars 4 electricity πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ we sti dey owe 2.8 triollion on d same electricityπŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ and we o sti collect 2.25billion dollars on d 13th of JUNE 2024πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ we know wetin Egypt do,…
  continue reading
 
As proverbial oratory experts we Nigerians are πŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ na shame say make e b British woman go write the anthem the akobis of ELEDUMARE we b go dey singπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ our african lyrics are world renowned, we dey use am bring d world to dia dancing feet⚑️⚑️⚑️⚑️ COLONIAL slaves mus show dem sefs, start confessions as doingsπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ d fastest legislation in Nija histo…
  continue reading
 
The subjugation of our humanity is a common factor to our lives world over lai disπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ except for some places i guess but AFRICA AND PALESTINIANS SHARE THIS COMMON BOND STRONGLY βœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈ My daddy pepper is a thief(explained in the podcast)πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Nija police don turn goons of the richπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ we all know dat one!!!! Embassy of evil doers(zionist Isreal) d…
  continue reading
 
Make e 4 nor lossπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ My very own DADDY, PRESIDENT BOLA AHMED TINUBU IS "PEPPER"πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ we all know PEPPER DEM NAπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ dear pepper dem, make i update una constituents of PEPPER'S DOINGSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Umahi say dem wan go back old aligment for Lagos calabar highway afta demolitions and compensations have been paidπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ dem wan make law say we nor fit use our w…
  continue reading
 
In this era of renewed HOPELESSNESS πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ e nor cum as suprise to read the Nigerian army calling itself the"state" in a democracyπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ closing a section of the civilian population from the economy of their sustainance as a right of establishment πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ despite no legal backing😁😁😁😁 the shocking silence of the presidency despite dis happening in Abuja un…
  continue reading
 
Bandits dey worry Abuja lai dis but the army dey BANEX as tyrantsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ jus like wen d police dey tomatoe review house 4 Lagos last time Bandits take ova AbujaπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Wale Edun say Nija nor get moni, Bank teller as minister say if we nor pay tarrif, dem masters nor go gee us lightπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ UAE wan start oil exploration wey PIA guaranteeπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Inside all dis sa…
  continue reading
 
Nigerian soldiers don take ova BANEX for AbujaπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Police dey arrest for etiquette lai dis in NijaπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ turn sentiment to law enforcement 😁😁😁😁 According to Vice president, renewed HOPELESSNESS is to make Nija "THE GLOBAL ZIONIST(INVESTORS) DESTINATION HUBπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ the Energy Horn we b, the fashion global hub we b, the musical HQ of all hubs we b, the dan…
  continue reading
 
Insode dis episode are updates of Preiident Tinubu and co's doingsπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ reminder of the IJAYA Nija youths are😁😁😁😁 as the greatest as we dey lai dis🀩🀩🀩🀩 dem omolanke doings, dem needless stealings, and the general ovaseer of dem allπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ DIA WORSHIP OF ZIONISTSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ YES, DESCENDANTS OF SADDUCEES πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ D ONES WEY KEE JESUS😭😭😭😭 AS BLACK MAN MUS NOT HAVE SE…
  continue reading
 
Dear Nigerians/Fellow Nigerians😁😁😁😁 I humbly ask say make una listen, make we reason, na calamitous year Tinubu gee us😭😭😭😭 incompetence everywia, stealing of our collective wealth na daily πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Nigerian air dem kee, dey beg KLM to reduce price(minister of route and suspension ni yen)πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ EFCC say meffy nor collect approval for naira swap wey Buhari…
  continue reading
 
Loading …

Quick Reference Guide