DUMB AND DUMBER π€£ππ€£π POWER & WORKS MINISTER DEM 2ππ€£ππ€£ IN ANY ODAπ€£ππ€£π
Manage episode 416252597 series 3471759
Everybody know the mataππ€£ππ€£ if u nor.knowππππ e dey internetβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ
How ever u arrange am, u dey rightππππ I read am somewhere wia say, Power minister tok say make we nor pay if dem nor gee bqnd A 20hrs lightπ€£ππ€£π for prepaid mata???? ππ€£ππ€£ nor rush vote na!!!!! Works minister say for KM4, eim see high rises con change the alignment of the biggest infrastructure project Nijaπ€£ππ€£π na mouth Nija dey take design d project KM by KMππ€£ππ€£ Isi gaju jare, My daddy dey Saudi wt eim mastersππππ d rest dey inside mey u listen, con judge d mata, adding ur thinkings as u epp shareπ€©π€©π€©π€© Thanking all my listeners jare, On God e go beta asweaβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ #sirlenzosrunnings #inthedaysofsense #inthebookofsolutions #freepalestine #moots #nigeria #africa #affritude #world
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
186 episodes