LAGOS & DUE DILIGENCE ππ€£ππ€£ THE CAESAR SANWO-OLU BEπ€£ππ€£π
MP3•Episode home
Manage episode 417865698 series 3471434
Content provided by Caroline Aina and Sir Lenzo. All podcast content including episodes, graphics, and podcast descriptions are uploaded and provided directly by Caroline Aina and Sir Lenzo or their podcast platform partner. If you believe someone is using your copyrighted work without your permission, you can follow the process outlined here https://player.fm/legal.
Demolitions all over Lagos!!!!! Money dey burn left and rightππππ Even the eva sexy YEMI ALADE tok put dis 1ππ€£ππ As na INTELLIGENCE THE SANWO-OLU GOVERNMENT DEY SELLππ€£ππ€£ All akpako and pako demπ€£πππ even d 1s wey say dem go MITππ€£π€£π€£ una sef get d reportπ€£ππ€£π na u, yes, una go gee am nameππππ my own be say we nid wise upππππ SANWO-OLU nor dey play, CAESAR eim b mus collect, na the due processs of Lagos be datβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ na guarantee wey nor dey shake, everybody know naβ
οΈβ
οΈβ
οΈβ
οΈ na wia ur documentation b dem fess question 4 hia ohππ€£ππ dem nor dey collect dem say. You too listen, add ur Lagos experince join d maraππππ make who get sense receive sense as u epp share. GOD BLESS U AS U SHAREβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ ##alleyesonrafah #freepalestine #freecongo #reality #spirituality #humanity #nigeria #africa #world #inthedaysofsense #sirlenzosrunnings
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
191 episodes