TRUTH IS ETERNAL!!!!! PEPPER VS PEPPER DEM π³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ YOUTHSπ€£ππ€£π
MP3•Episode home
Manage episode 420404040 series 3471434
Content provided by Caroline Aina and Sir Lenzo. All podcast content including episodes, graphics, and podcast descriptions are uploaded and provided directly by Caroline Aina and Sir Lenzo or their podcast platform partner. If you believe someone is using your copyrighted work without your permission, you can follow the process outlined here https://player.fm/legal.
Make e 4 nor lossππ€£ππ€£ My very own DADDY, PRESIDENT BOLA AHMED TINUBU IS "PEPPER"π€£ππ€£π we all know PEPPER DEM NAππ€£ππ€£π€£π€£ππ€£ dear pepper dem, make i update una constituents of PEPPER'S DOINGSπ€£ππ€£π Umahi say dem wan go back old aligment for Lagos calabar highway afta demolitions and compensations have been paidππ€£ππ€£ dem wan make law say we nor fit use our ways and means d way Buhari use amπ€£ππ€£π€£ dem nor wan make we b lai CHINA(NO ONE BORROW CHINA MONEY TO DEVELOP) dey want 2 b our tisher b4 we hammerπΆπΆπΆπΆ oh my niggas, oh my niggasπ€£πππ Bank teller minister say we neva get grid collapse 4 2 months as achievement ππ€£ππ€£ light sti nor dey oh(dat 1 nor important) π€£ππ€£π CARDOSO jus dey wreck Nija as e wantππ€£ππ€£ dey sack, dey devalue naira, dey share hardship as sense, eim sack neva rish????π€£ππ€£π beware of pepper's internet urchinsππ€£ππ€£ collecting money to sell rubbish as sense to Nigeriansππππ The real full gist is inside d podcast, u need listen to enjoy d comedyππππ epp share, wt ur topspi make e 4 loud abegπ€£ππ€£π€£ u fit sti tell person of d podcast join afta sharing. Thanking u all jareβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #nigeria #freeafrica #affritude #moots #africa #world #podcasting
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
244 episodes